Waje – Feeling Good (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Female Nigerian singer, Waje is back with a new tune titled “Feeling Good”, produced by Masterkraft. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Waje Feeling Good

Waje Feeling Good

On the new single, the singer recruits the services of one of Nigeria’s top and serial record producers, Masterkraft.

“Feeling Good” was produced by Masterkraft.

Waje – Feeling Good (prod. Masterkraft)

Lyrics

I Dey Think
I Dey Think
I Dey Reason You
Na The Look For Your Eyes
Wey Dey Make Me Shiver
Na Lie Them Dey Lie If Them Say I’m Not For You
I’m Feeling You

If Them Like,
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind I Don Ready O

If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind O

Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good

Oh My Baby Dribble Pass Jay-Jay Okocha
We Spending Money Living La Vida Loca
Killy Killing Me Softly
From The Night To The Morning
Everyday We Dey Jolly
Ajebutter Loving

If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind I Don Ready O

If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind O

Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good

Oh O Oh O

Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment