Waje – Show Me Something (ft. Josey) (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

From the new project – The Misfit, Nigerian songstress, Waje unveils the song, “Show Me Something” featuring Josey. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Waje The Misfit

Waje The Misfit

Waje – Show Me Something (ft. Josey)

30 December 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 WAJE. Distributed by Continued Entertainment

Lyrics

Braggy braggy
See your see all this your posing posing
Mr Money Money
See your one dollar is falling falling
Oh wey

Oya get in your shokoto
No dey look me like otondo
Dj spinning like tornado
Oya where is the commando oh-oh
Oya get in your shokoto
No dey look me like otondo
Dj spinning like tornado
Oya where is the commando oh-oh

If you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh

Chez nous c’est le boucan hmm-hmm
La puissance respecte la puissance ( La puissance respecte la puissance )
Quand tu ne sais pas tu ne parles pas ( parle pas yeah )
Autrement c’est des bla bla
Les vrais Boucantiers sont zo
Ils ont des sacs pleins d’oseille ça rend dingo
Y’a que des Dollars et des Euros
C’est pas les kata les gars sont chauds
Les vrais Boucantiers sont zo
Ils ont des sacs pleins d’oseille ça rend dingo
Y’a que des Dollars et des Euros
C’est pas les kata les gars sont chauds ( Fouka Fouka Fouka )

If you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
You say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh

You say you carry (Carry)
Show me (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)
You say you carry (Carry)
Show me (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)
You say you carry (Carry)
Money (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)

Eh yeah yeah yeah yeah yeah
Carry
Show me
Money
Mr faaji

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment