Whitemoney – Selense (Audio, Lyrics, Video)

Date 2021-12-04

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Big Brother Naija season 6 winner, Whitemoney is out with the visual for His new “Selense” song produced by Masterkraft. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Whitemoney Selense

Whitemoney Selense

BBN Season 6 winner Whitemoney shows musical prowess on his debut single dubbed ‘Selense’. The record was complimented with a befitting music video, shot by Sega VFX.

‘Selense’ is a song of hope and thanksgiving; a reflection of Whitemoney’s journey throughout the years. The record was produced by high-profile beatmaker Masterkraft, mixed and mastered by Mixx Monsta.

Whitemoney – Selense (prod. Masterkraft)

Watch Video

Lyrics

Ota mie mie
Ota mie mie

Wake up in the morning
You looking you don’t know what to do
The children
Dem are crying
They crying because they gat no oo food o
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what i’mma tell you aii
With God everything is able

If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo

 

If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo

We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo

We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo

Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo

You see my brother
You see my sister

The life wey you dey living today oo!!
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop oo
You don waka, you no reach
Hustle you no fit

You come dey sidon dey cry wayo wayo wayo
You don look up to the sky,
Dey ask God why.
All this things dey happen to me

If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo

If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo

We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo

We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo

Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo

Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment