Wizkid – Pressure (Audio, Lyrics)

Date 2022-11-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer-songwriter, Wizkid puts in “Pressure” on this new album – More Love, Less Ego. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Wizkid More Love, Less Ego

Wizkid More Love, Less Ego

Wizkid – Pressure

10 November 2022. 1 Song, 3 minutes. ℗ 2022 Starboy Entertainment Ltd., under exclusive license to RCA Records

Lyrics

[Intro]
Pressure
P!

[Verse 1]
Ikebe causing me pressure
No baby steps omo pa won
Na only you wey dey make me dey love every night
Wey dey make me dey nono
Lady dey come for the encore
When the play don dey start, she no wan stop
Omoge mi, na the things you dey feel
Same things I feel omo o ton
Never really speak on the things I don’t know
Omo na you be my business oh
Ikebe causing commotion
Ikebe wey dey bad I must concur
And I no dey look for the things I don’t want
Omo na you be my business oh
I know you wanting all my talk
And the matter no be money, on oloun

[Chorus]
If I wan dey love, I wan dey love you my baby oh
And you no dey shock me pass the money, my baby oh
If I wan dey love, I wan dey love you my baby oh
And girl you dey shock me pass the money, my lady oh

[Post-Chorus]
Pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi
Baby girl I want to you make you bring am swing my way
Just I dey want am na fi fi fi fi fi fi fi fi
Baby girl I want to you make you bring am swing my way

[Verse 2]
Say na only you dey lift my energy baby, hmm
And the things you dey do my girl you dey sweet pass baby (Ah sweet)
As you dey touch my body dey make me lazy (Ahh)
And na me be the one wey dey make you feel alright
Yeah, lady, never play your love, we go dey oh
Anytime I feel Iike say I dey wan dey leave, I no fit mogbe oh
You dey mind now, 24/7 anoti oh
I fit to dey to stay for one whine, yeah we dey do things wey naughty oh

[Chorus]
If I wan dey love, I wan dey love you my baby oh
And you no dey shock me pass the money, my baby oh
If I wan dey love, I wan dey love you my baby oh
And girl you dey shock me pass the money, my lady oh

[Post-Chorus]
Pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi
Baby girl I want to you make you bring am swing my way
Just I dey want am na fi fi fi fi fi fi fi fi
Baby girl I want to you make you bring am swing my way

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment