Wizkid – Wow (ft. Skepta & Naira Marley) (Audio, Lyrics)

Date 2022-11-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

More Love, Less Ego: Wizkid features Skepta & Naira Marley on the song titled “Wow.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Wizkid Wow (ft. Skepta & Naira Marley)

Wizkid Wow (ft. Skepta & Naira Marley)

Wizkid – Wow (ft. Skepta & Naira Marley)

10 November 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Starboy Entertainment Ltd., under exclusive license to RCA Records

Lyrics

[Chorus: Naira Marley]
Melo, melo mo fę so
Oru mumi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loję kin fę try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come in top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

[Verse 1: Wizkid]
I know
Your body bump like Claro
Girl, no dey play my loving like so
Girl, I wan go where you wan go
And I go tell you things wey you wan know
I hope you know say the bumbum nice and I wan hold you tight
You gat the sweetest vibe (Brr, brr)

[Verse 2: Skepta]
Yeah
Star boy thing bet you never seen a man like me, bet you never seen a gang like this
Fashion week at arise, GQ top five and I never came with a stylist
Better hold your girlfriend tight, could amends inside
My [?] ground, It’s a crisis
She text me and ask me if everything fine, I said “Yes mama, I’m the finest” (Yes, mama)
She makes me cool and relapsed
That’s not cap, baby, that’s just facts
Front so juicy, the back so fat
Even if I leave, I gotta try, I must come back (Must)
She got her mind right and she got her money right
It’s only right that I introduce her to the cartel
And I told her “After you, it’s you, ain’t no replacement for the star girl”

[Chorus: Naira Marley]
Melo, melo mo fę so
Oru mumi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loję kin fę try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come on top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

[Verse 3: Wizkid]
Call me daddy oh
Whine am for me oh
Love a bad boy like me oh
Diamonds on me oh
With omo to she’di oh
Calling her fatty oh
Looking for me oh
Dem looking for me oh
They with the money oh
Bad man no like stress
[?]
Steady giving you all the feelings wey you ask, yeah
[?] Me and you pronto, kroto
And anything wey you want I swear e no phase me (Yeah-yeah, yeah-yeah)
Oh yeah, make you choose what you want
Money no phase me
The whine am omoge I swear, gat me lazy (I swear down)
Make me feel I’m crazy

[Chorus: Naira Marley]
Melo, melo mo fę so
Oru mumi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loję kin fę try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come on top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

[Verse 4: Naira Marley]
Back, your back ah
The back make me turn Badmos
She say she got a man but the punna man knows I’m the man
Ass fat, she bad
Tan’ba somi, mo maja
I’m gon’ give her back to back
That pussy feels the hot this time

[Outro]
Yeah-yeah-yeah

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment