Yemi Alade – “Dancina” [Audio, Lyrics, Video]

Date 2021-05-13

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian songstress, Yemi Alade premieres Paul Gambit-directed visual for the Yung Felix-produced “Dancina” track off the Empress album. Watch the video, listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Yemi Alade Dancina

Yemi Alade Dancina

Effyzzie Music Group presents the official video for “Dancina” by Yemi Alade off the chart-topping album “Empress“, directed by Paul Gambit.

Yemi Alade – Dancina (prod. Yung Felix)

Lyrics

Where I come from
See me dem ma dancina
(Young Felix)  Curvina

Dancina dancina
See me see me dancina, dancina
To the left dancina
To the right dancina

See my money dacina
Dancina ye a ye a
Dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina, see me dancina
See me see me dancina, curvina
See me dance dance Dance

See me see me dance my disco
All the guys dem dey dance calypso
Over there dem dey do the konto
With the bum bum bum like sisco

Dancina, dancina aa aa
Dancina a ya ya
Dancina, dancina aa aa
Dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina
See me dancina
See me see me dancina
Curvina, see me dance dance dance

Oye bi oyu me ru
Oye bi ri bi ri oyu me ru
Oye bi oyu me ru
Oye bi ri bi ri oyu me ru

If money no dey to shayo (Dance)
But e dey to borrow (Dance)
If you like my disco (Dance)
If you won see tomorrow (Dance)

I dey move I dey dance
Dem dey look dem dey pass
If I burst bottle dem go run
If I play music dem go dance

Dem dey move I dey dance
Dem dey vex give me chance
If dem blow whistle dem go hide
If I play music dem go dance
Oya dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina
See me dancina
See me see me dancina, curvina
See me dance dance dance (Ayaya)

Watch Video

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment