Yung L – “Rasta” (ft. Seun Kuti) / “Puna” [Audio, Video]

Date 2021-04-20

Category Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Yung L returns with TG Omori-directed visual to the Seun-featured “Rasta” and the “Puna” tracks. Watch the video. read the lyrics, listen, stream, buy, mp3 download the song.

Yung L Rasta (ft. Seun Kuti) Puna

Yung L Rasta (ft. Seun Kuti) Puna

Yung L has released the video to his songs titled “Rasta” and “Puna”.

The song “Rasta” features Afrobeats veteran, Seun Kuti and “Puna” were taken from Yung L’s latest project, ‘Yaadman Kingsize‘ album.

Directed by TG Omori.

Yung L – Rasta (ft. Seun Kuti)
Lyrics
Yaadman
(One, one)
Rasta
(One, one)
On the low
(One)
All my guys
(One)
We dey flex
(If it’s Spax in the gatherin’)
(One)
One time
Rasta, who thief my lighter?
My herbs and ganja
I smell am for outside
Kalakuta
Rasta, who thief my lighter? (Rasta)
My herbs and ganja (Rasta)
I smell am for that side (you be Rasta)
Kalakuta (you be Rasta)
Yaadman, man ah I dey my element (element)
Everyday we dey give dem merriment (merriment)
Rasta, say e thief my Indo’
Who ah go call? I no fit call Popo
On a low (ahh)
Boys dem baza pon a low
Ebelebe dem burn Gelato
Thief my pack and e follow window
Only, only Jah know
Make me holla say
Rasta, who thief my lighter? (Rasta)
My herbs and Ganja (Rasta)
I smell am for that side (you be Rasta)
Kalakuta (you be Rasta)
Rasta, who thief my lighter?…
Yung L – Puna
Lyrics
Yeah
Seven, seven, six, seven, nine, ten
(Champion)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mo nack Versace
All fresh in my Khakis
Dem say Illuminati
We dey rock non-stop
The girlie e ma pa won
Dey dance the Soco
Cali’ to Ifako
We dey rock non-stop
Na which kind puna we never see (huh-huh, huh)
We never see (huh-huh, huh)
We never chop (huh-huh, huh)
We never rock
Na which kind puna we never chop (huh-huh, huh)
We never see (huh-huh, huh)
We never tune, tune, tune
Hmm, zoom-zoom-zoom
E get as e be
Yaadman come with ah new energy
Light up ah jumbo and sing melody
(Wait there) ’til we win Grammy
Make I talk am again, man ah win Grammy
Swag too cold, it’s like Alaska
Check out my skin that’s ah alligator
Dem man ah hate, dem ah opposition
See the hateration
Still, I rock Versace (huh-huh, huh)
All fresh in my Khakis (huh-huh, huh)
Dem say Illuminati (huh-huh, huh)
We dey rock non-stop
The girlie e ma pa won (huh-huh, huh)
Dey dance e the Soco (huh-huh, huh)
Cali’ to Ifako (huh-huh, huh)
We dey rock non-stop
Na which kind puna we never see (huh-huh, huh)
We never chop (huh-huh, huh)
We never toss (huh-huh, huh)
We never nack
Na which kind beke we never gbas (huh-huh, huh)
We never gbos (huh-huh, huh)
We never gbas (huh-huh, huh)
We never
High like Mambila, Funkilla
Yaadman come through like a Godzilla, huh-huh
Stay jiggy, stay litty
All fresh and clean, omo no hickey, ah-ahn
Swag too cold it’s like Alaska
Check out my skin on my feet that’s ah alligator
Dem man ah hate, that’s ah opposition
So man take the ‘terations
Still, I rock Versace (huh-huh, huh)
All fresh in my Khakis (huh-huh, huh)
Dem say Illuminati (huh-huh, huh)
We dey rock non-stop
Na which kind puna we never see (huh-huh, huh)
We never chop (huh-huh, huh)
We never toss (huh-huh, huh)
We never nack
Na which kind beke we never gbas (huh-huh, huh)
We never gbos (huh-huh, huh)
We never gbas (huh-huh, huh)
We never, po-po-po-po
We never see (huh-huh, huh)
(Huh-huh, huh)
We never nack
Na which kind beke we never gbas (huh-huh, huh)
We nev, (huh-huh, huh)
(Huh-huh, huh)
We nev-We never
Watch Video

https://youtu.be/Ib3zUb5EQF8

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment