Date 2022-08-27
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Zinoleesky – Call Of Duty (prod. Niphkeys)
Intro
(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys
Verse 1
I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you
Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena
Pre-Chorus
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh
Chorus
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants S#x
I’ve gotten a girl obsess
Verse 2
Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself
Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena
Refrain
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh
Bridge
Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja
Outro
It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
Timi jay on the track