Zlatan – Polongo (feat. Bella Shmurda) (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-05

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Resan by Zlatan is the Rexxie-produced “Polongo” track with Bella Shmurda. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Zlatan Polongo

Zlatan Polongo

Zlatan – Polongo (feat. Bella Shmurda) (prod. Rexxie)

Lyrics

I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know

Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother

Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow

Woni omotena know
If you no give me  money mo ma do
I will give you all my money still you do me wayo wayo wayo
Baby see me I no go go
Gbagbe yen se baby I can be your commando
Baby girl tin ba fun won ni 1 blow
Seven guy 1 blow dem go ?

Iye me. Iye me
Ton ba si ri mi won soro mi leyin
Ton ba ri mi won a le o
Iye me Iye me
Yes dem no fit shake am
Oro po ta lo fe be o

I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know

Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother

Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow

I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know

Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother

Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment