Zoro – Winner (Audio, Lyrics)

Date 2022-04-18

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian act, Zoro unveils the animated visualizer for the song, “Winner”, produced by SYDP. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Zoro Winner

Zoro Winner

One of Nigeria’s finest rappers from the Eastern part of Nigeria, Zoro comes through with a brand new track titled “Winner.”

“Winner,” his second single for the year is a follow up to his collaborative effort featuring Phyno titled “New Video.”

The new single was produced by SYDP.

Zoro – Winner (prod. SYDP)

Watch Animated visualizer

Lyrics

Intro
Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it’s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me but my God no dey sleep
I am a winner
I am a winner
I am a winner ooh oooh

Verse 1
Ordinary man like me oo
Ordinary babe like she oo
They dey think we dey do nineteen oo
It’s the way we dey ball in the eighteen yaa

But na Oluwa run ma, make me bigger
Light my fire, I light your speaker
Feeling like jigga with my mutuminas
Pretty Chikas, dodorima

Say Holy Ghost fire
Burn my ota
Burn their agbada
Burn their nikka
Holy Ghost water
Baff my papa
Wetin God na fit do don’t exist

(Pre-chorus & Chorus)
But Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it’s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me mana fa amaro na chim mu anya

I am a winner, winner o, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner o, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

Verse 2
When I no get money, they hide their face
Only you dey show face iyooo
Some people dey look me like I don craze
Your grace dey cure crazy oo
Olopa for tell me to lie down straight
Olopa want sit down dey sleep for my gate
Ikwero ka mwucia, akamu bulu akamu case
Onye ime enuigwe
I thank you oouuhhh

Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno, nno
It’s why

Chorus
I am a winner, winner oo, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner oo, winner
I am a winner, winner oo, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment