DJ Tunez – Already (Acoustic) (ft. Amexin) (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-24

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

DJ Tunez releases and Acoustic version for the song – “Already” featuring Amexin. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Dj Tunez Already (acoustic)

Dj Tunez Already (acoustic)

DJ Tunez – Already (Acoustic) (ft. Amexin)

January 20, 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 BT Music Worldwide/Estlon Music

Lyrics

Verse 1
If I put you on a trip to Dubai
Fly you from Mali to Paris
You go wan call me “your love”, oh-yeah
Shebi na ransom millions you dey find?
And if I give you all the things you like
You go wan come in for more, ahn, ooh-yeah

Chorus
Say, make I drop Porsche, already (already)
Like I dey spend much, already (already)
Na there you know say, I like you, already (already)
I hope you feel loved, already (already)
Say, make I drop Porsche, already (already)
Like I dey spend much, already (already)
Na there you know say, I like you, already (already)
I hope you feel loved, already (already)

Post-Chorus
‘Cause you’re my baby
My Choco Milo (Onome)
Wey only me know (Onome)
Say you gat the tendency oh (Onome)
To chop my currency (Onome)
My Baby, my Choco Milo (Oh Onome)
Wey only me know (Onome)
Say you gat the tendency oh (Onome)
To chop my currency (Onome)

Refrain
Ma ota ni, ma ohu’m okpu
Ma ohu’m kpu kpu, ma ohu’m okpu
Ma odeji, ma ota ni
Ma ohu’m okpu, ma ohu’m kpu kpu, ma ohu’m okpu
Ma odeji, ma ota ni
Ma ohu’m okpu, ma ohu’m kpu kpu, ma ohu’m okpu
Ma odeji, ma ota ni
Ma ohu’m okpu, ma ohu’m kpu kpu, ma ohu’m okpu

Verse 2
This is a table for two
And it is good
So, you can look into my eye and maybe tell me
Baby, who be who wey be who?
‘Cause it might be someone else by my side oh
They say na “only pretty girls I dey find”
I said “’cause only pretty girls can be fine”
Abi your Ogukwu tele bucket na divine oh?
The way you plug my socket, I rewind oh

Chorus
Say, make I drop Porsche, already (already)
Like I dey spend much, already (already)
Na there you know say, I like you, already (already)
I hope you feel loved, already (already)
Say, make I drop Porsche, already (already)
Like I dey spend much, already (already)
Na there you know say, I like you, already (already)
I hope you feel loved, already (already)

Outro
‘Cause you’re my baby
My Choco Milo (Onome)
Wey only me know (Onome)
Say you gat the tendency oh (Onome)
To chop my currency (Onome)
My Baby, my Choco Milo (Oh Onome)
Wey only me know (Onome)
Say you gat the tendency oh (Onome)
To chop my currency (Onome)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment