Date 2016-05-26
Category Gist & Gossip
Minister of Works, Power and Housing, Fashola, catches nap during a routine inspection with his team.
Body no be firewood 🙂Oga mi no let this work kill you o ? Abeg do the one you fit do and leave the rest o ????? Nigerians no dey appreciate anything till you die o???? Jor oooooo u still remain my no. One man.