Gospel act, Moses Bliss drops the new “Nothing” song

Date 2023-06-06

Category Gospel Music, Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian gospel minister, Moses Bliss releases a new piece of music titled “Nothing.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

A sequel to his soul-stirring song “The One,” this magnificent album is also his first release. From the very start to the very last bars of the song, there are heartfelt melodies and lyrics in every section.

At some point, the new music is the kind that makes you feel pleased rather than sad, and also an enduring and seductive classic that merits a place on your playlist.

Moses Bliss – Nothing

Get the song

June 2, 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Spotlite Nation | Defabs Digital

Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment