MpJOKES:Identify yourself

Date 2013-07-03

Category Entertainment, JOKES

Listen to the Following BB Announcement and knw where you Fall in; Q10 – oga @ the TOP
Z10 – na boss u be
Bold6 Torch – Second Class Boss
* Torch 2 – Levels don change
* Torch 1 – Upgrade
* Tour – Hustler
* Bold 5 – Respect
* Bold 4 – Onpoint
* Bold 3 – U re comin up
* Bold 2 – Can’t shout
* Bold 1 – That one still dey exist?
* Storm 3 – Chairman
* Storm 2 – BB mistake
* Storm 1 – Na wood dey ur hand?
*curve 7- Management
* Curve 5 – U belong
* Curve 4 – Ur head dey dere
* Curve 3 – I pass my neighbour
* Curve 2 – I must use bb
* Curve 1 – J J C
* Javelin – Sell ur phone buy memory card kip
* Pearl – my mates sef dey use BB
* Sprint – I must PING!!!
So Identify urself. Wat type of BB do u use. `=)) °•.¸¸.•°`=)) `..

+Comment

Drop A Comment