mpJOKES: Rat n Man

Date 2013-09-04

Category New Music

Conversation between a Rat
and Man:
Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i
speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
Man: yes u are speaking wit
Mr John, who is dis pls?
Rat: so u no recognize my
voice abi? Na me ur room
mate.
Man: u say what?.
Rat: ur room mate Rat. I dey
ur room now..
Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey
beg. i never chop since
yesterday wey u waka
comot. I check that place
wey u dey put food i no si
anything.I check d kitchen
nothing. I even check ur
fridge no single food there. E
be like say u wan kili me abi..
No problem, i jux say make i
let u know say that ur
certificate 4 inside your
wardrobe wey dem write
LAGOS STATE UNIVERSITY
i don eat d “LA” comot.
Remaining “GOS” STATE
UNIVERSITY.
Let me see which work u go
take”GOS” state university
find.

+Comment

Drop A Comment