[Fresh Music] Oga Sir – Over Sabi

Date 2017-08-05

Category New Music

Oga Sir does not have the best voice. But listening his new Single – “Oversabi” gets me nodding to his rhythm, rhymes and punchlines. Moreover, he maintained lyrical prowess throughout this groovy Hip-Hop Joint. He is one Rapper from the South of Nigeria who has consistently delivered pure street-redefined lyrics, and he is popularly known for pidgin raps presentation.
The Akwa-Ibom-based young Star Oga Sir came on to the scene with an energetic 16 Track “State Of Emergency Mixtape” which broke the internet in 2012, and since then he has given us unforgettable classics like “Puff Puff Pass” and “Yes Sir No Sir” to mention a few. While his latest Single “Runaway” is still making waves, he decided to release this potential Hit produced by 8Notes. Follow @iamogasir, Instagram and FaceBook.

INTRO
Dem no dey tell person!
Una go learn lesson!
Oga Sir, Achacha!
They Don’t know LyriCal4Ces!
#Oversabi

VERSE 1
You no sabi, you no sabi how Oga dey pop Bottles/ I nor fit hammer Lil Kesh make I no Cause Trouble?/ Dem wan sabi how I take dey colorful/ All of you sti dey wonder wetin Oga wan come do?/
How I take get 4 Bundle/ Wey I carry pay the bills for una wey chop knuckle?/ Dem wan wabi how I take dey cross Hurdles/ Omo! forward ever backward never, we dey burn Throttle/
As we dey happy, with all the young Couples online, small time now, the marriage don crumble/ Meanwhile, the girl dey cause trouble cos you no wan hustle but if Rain fall, you wan cuddle/
Hahahaha see no go burst Bottle/ Chook person pikin o! Olopa go come for you/ You no understand? me wey dey caution you, person wey come fumble? na #Oversabi

HOOK
You No Sabi, You No Sabi; They Don’t Know!
#Oversabi
[youtube https://www.youtube.com/watch?v=d3Z2L83omF8]
VERSE 2
You no sabi, you no sabi, Ke akpan iko/ I can’t tell whether na Girl, whether na Ino/ But akpan iko, na love I carry come/ Like Lybra I’m a Libra, I no be Capricorn/
E be like say dem no sabi, na Lag me born/ For Akwa-Ibom dem dey call me Amanisong/ But wetin you sabi? Hehehe You no sabi? #Oversabi
you no sabi you no sabi, I be my daddy’s son/ I be that one thing original under the Sun/ Do make dem sabi say na me get this afiong/ Am done with Imabong now am on Affiong/
Dem no sabi Wetin I carry come/ Dem dey find who carry Gun, dem say am the one?/ If you no sabi, Omo! guy shun/ Me I no dey carry Gun N!gga I be timed Bomb.

HOOK
You No Sabi, You No Sabi; They Don’t Know!
Tell Dem! Clear Dem!! Make Dem Know!!!
#Oversabi

DOWNLOAD MUSIC

You no sabi, you no sabi? Roll verse 3/ Make dem know, nothing wey I put above family/ All these yoes sabi, say I no sabi/ Sabi yoe wey sabi any of my own padi/
Abeg abeg I no sabi/ Abeg! I no sabi/ #Oversabi I no sabi, I no sabi Roger me/ As a player, I be cheat even for the Konami/
Nobody wey no sabi/ Nobody nobody no worry nobody oro like me/ Nobody wey no sabi/ Hahahaha abeg! no worry nobody oro like me/
E be like say you no sabi, Me I no randy/ Gimme consent now make I no go Panti/
E be like say you no sabi/ Nobody nobody no worry nobody oro like me.

HOOK
You No Sabi, You No Sabi; They Don’t Know!
#Oversabi

8Notes On The Beat.

Written By Oga Sir.

Tags
Written By

View All Articles

lyricalwerey

+Comment

Drop A Comment