Alpha P – Veronica (ft. AV) (Audio, Lyrics)

Date 2022-11-26

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Alpha P features AV on His new “Veronica” song produced by Blaise Beatz. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Alpha P Veronica

Alpha P Veronica

Alpha P – Veronica (ft. AV) (prod. Blaise Beatz)

23 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Universal Music Nigeria

Lyrics

Intro
Na only one girl me I know (Obah)
Na only one girl me I know

Verse 1
For where?
Who fine pass you for where?
Say na who fit text you, for where?
For my baby I get big budget
Any thing wey you want just collect, mhm
Spin around like a cassette
Make I give you the, mhm, make you rest
Who go solve this wan kilo ma set
Make them break their back and their leg

Pre-Chorus
Fine girls dey Africa
Fine girl them no wey so ke
She bad pass Lucifer
No mercy ah, no mercy
Say even Jennifer
She wan dey kpa kuru mo kpе
But me I no give am

Chorus
Na only one girl mе I know (Oh my Veronica)
Na only one girl me I know (Oh my Veronica)
What you reap na you go sow (Oh my Veronica)
Na only one girl me I know (Oh my Veronica)

Verse 2
Sister Veronica
Me and you girl for one knicker
Your body too hot (sauce)
If you gree make I be your thermometer
Cancel philomena
Me and you we go fly go America
Your back so phenomenal
E dey make man act like a cannibal
See matter, she wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper
See matter, she wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper

Chorus
Na only one girl mе I know (Oh my Veronica)
Na only one girl me I know (Oh my Veronica)
What you reap na you go sow (Oh my Veronica)
Na only one girl me I know (Oh my Veronica)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment