Bad Boy Timz gyrates on the unusual “Pop (Alcohol Alcohol)” song

Date 2023-06-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

 In what seems like the most unsual track on the ‘No Bad Boy, No Party’ album by Bad Boy Timz is the song, “Pop (Alcohol Alcohol)”. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Bad Boy Timz – Pop (Alcohol Alcohol)

1 June 2023
1 Songs, 2 minutes
℗ 2023 Shock Absorbers Music / EMPIRE

Lyrics

Alcohol, Alcohol
In my blood, in my blood
Even if I walk through the valley of the shadow of alcohol
I no go jabo I no go fall o
I no go dull o
Yeah

If the kele come na me go ball o
When the money call, I cut your call o
I be Benzema, Ballon d’or o
Ballon d’or oh oh
Wa jo Pa
Your body lokomba
I’m dancing makosa

Sade
Your bobo no biza
Your bobo no gree but some shayo
Your body lokomba
I’m dancing makosa

Sade
But Taiye
Owo oti no ko ra ile
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Shayo till the morning go come oh
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Shayo till the morning go
Azul
1942
Carry Hennessy come
Mot nlo

In my pocket there’s an exhibit
Rizzla, we gbo lo
Dem de ask Wetin be my DNA for quilox
I go the library at shaye lo
Vertigo
W bar
Columbia
Victoria, Pluto
In one night
Mo ti yo pa
Your body lokomba
I’m dancing makosa

Sade
Your bobo no biza
Your bobo no gree but some shayo
Your body lokomba
I’m dancing makosa

Sade
But Taiye
Owo oti no ko ra ile
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Shayo till the morning go come oh
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Shayo till the morning go come o
Wa jo Pa

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment