Bayanni – Family (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-28

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Fresh off Mavin incubation, Bayanni, off His self-titled extended play unveils the “Family” song produced by Sparrq, Andre Vibez & Prestige.

Bayanni Bayanni

Bayanni Bayanni

Bayanni – Family (prod. Sparrq, Andre Vibez & Prestige)

Lyric Audio

Lyrics

Intro
Oluwa fe ko mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gbogun tio
Shugbon iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo mi

Verse 1
Steady hustle i no dey rest o
Me i no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah
(Oh ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread o
So fun won mi o gba holiday oh ah yeah

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Verse 2
So if you see me for the road
No go lose guard am
My mind don go faraway me I no fit shalaye
If you see me enter party no go dey shout am
Gimme two bottles of moet
Make my body balance yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment