Bella Shmurda – Philo (ft. Omah Lay) (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-23

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Bella Shmurda recruits Omah Lay for the “Philo” piece of musical magic co-produced by Krizbeatz.

Bella Shmurda Philo

Bella Shmurda Philo

Bella on this fresh-dished-out track collaborates with one of Nigeria’s best sensational acts, Omah Lay who smashed the banger anthem remarkably.

This comes up just after Bella Shmurda had announced the preparation of his upcoming album studio work, set to be out later this year in October.

However, Bella Shmurda and Omah Lay collaborate fluently on this hit track giving out their best as usual to fans and crooners.

Bella Shmurda – Philo (ft. Omah Lay) (prod. Krizbeatz)

Lyrics

{Bella Shmurda}
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, Ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, Ten kilo (ten kilo)

I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it

Omo to Shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata

Oh oh oh oh oh oh
My favorite music, my blues
My favorite liquor, my booze
Oh oh oh oh oh oh
My favorite music, my blues

{Omah lay}
Nothing wey I no go do for my philo
My personal olosho, for the days I’m on the low
Nothing wey I no go do for my baby oku
We cause and then discuss and fuck o
She no dey record o

When I hit her my hammer, my sledger
Arnold Schwarzenegger, she dey take am
Penpene penpene da, I can not play with her
Arsene wenger

Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, Ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, Ten kilo (ten kilo)

I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it

Omo to Shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata

Ah put it in, put it in
Ah make I put it in, put it in
Shey if I put it in, put it in
Shey you go leave it in, can I put it in
Baby can I put it in, put it in
Yeah I go put it in, put it in
Shey if I put it in, will you leave it in
Yeah can you leave it in, I would put it in

Nothing I no go do for you philo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment