Boy Spyce – Relationship (Audio, Lyrics)

Date 2023-05-12

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Mavin records’ Boy Spyce unveils the self-produced piece of new music titled “Relationship.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Boy Spyce – Relationship (prod. Boy Spyce)

10 May 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Mavin Global Holdings

Lyrics

Alcohol e full my bladder
Two shots and I don jonze
I need spark to light my ganja
Two puffs and my eyes don close
I no won dey reason nada
Just wan dey on my own
Only stress I want na bank alert
And that’s why me no want relationship

No more relationship
These days got my soul toxic
I swear my eyes don see something
That’s why me no want relationship
No more relationship
These days got my soul toxic
I swear my eyes don see something
And that’s why me no want relationship

Me no want relation
Relation
And that’s why me no want relationship
Relationship
Me I no want
Me I no want one

You know I be rastaman inna me quarter
Me I only fear the man that walk on water
Even if you cause me fight, I no go fight you know
Get make lose control in their bumper shorts
E arise oh my compatriot
I don talk sey I no wan love again
I no fit come go trust again
Barman make you pour me

Acohol for my bladder
Two shots and I don jonze
I need spark to light my ganja
Two puffs and my eyes don close
I no won dey reason nada
Just wan dey on my own
Only stress I want na bank alert
And that’s why me no want relationship

No more relationship
These days got my soul toxic
I swear my eyes don see something
That’s why me no want relationship
No more relationship
These days got my soul toxic
I swear my eyes don see something
And that’s why me no want relationship

Me no want relation
Relation
And that’s why me no want relationship
Relationship
Me I no want
Me I no want one

Tags
Written By

View All Articles

Official Agency/Label/Management/A&R/PR reporting profile. Drop your correspondence with contact@mpmania.com

+Comment

Drop A Comment