Candy Bleakz – Wale (Audio, Lyrics)

Date 2023-04-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Chocolate City artiste, Candy Bleakz releases the NYRP-produced song titled “Wale.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Candy Bleakz Wale

Candy Bleakz Wale

Candy Bleakz – Wale (prod. NYRP)

12 April 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Chocolate City Music

Lyrics

Ladies dragon
Mafe
I for no reason this but oni boseje
Wetin my eyes don see you no get idea
No level

Outside for my money, everyday I stress
Mama is missing me, won ni pe oti pe
Omo mi wale o, wale o oo, jhoor wale o

She’s missing her baby, outside for my check
I no dey visit home, oni bose je
Omo mi wale o wale ooo jhoor wale oooo

Memories don’t fade
I miss you so tey
Everyday I pray
Say you never see me fail

Blessings on blessings
Shower me all day
Money for my pay
I no want delay

And I go fi ope fun oluwa jah Jehovah o
If ner presidential or senatorial
Kin sha ti ri anu gba o
Mogbe body mi, away, away, to where money dey

Outside for my money, everyday I stress
Mama is missing me, won ni pe oti pe
Omo mi wale o, wale o oo, jhoor wale o
She’s missing her baby, outside for my check
I no dey visit home, oni bose je
Omo mi wale o wale ooo jhoor wale oooo

The game is tough
(The game is tough)
I’m staying strong
(Am staying strong)
My mama vibing to my tune dey give me joy
(Dey give me joy)

I wan be somebody
I no need nobody
My mama pray for me
Open the way for me

And I go fi ope fun oluwa jah Jehovah o
If ner presidential or senatorial
Kin sha ti ri anu gba o
Mogbe body mi, away, away, to where money dey

Outside for my money, everyday I stress
Mama is missing me, won ni pe oti pe
Omo mi wale o, wale o oo, jhoor wale o
She’s missing her baby, outside for my check
I no dey visit home, oni bose je omo mi wale o wale ooo jhoor wale oooo

Heeey mama yeh
Gbemi trabaye
Ni igboro aiye fi owo ra oti ko kan aiye…

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment