Ceeboi & Sean Tizzle – “Chanel” [Audio, Lyrics, Video]

Date 2021-06-20

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Ceeboi & Sean Tizzle premiere Oyin Ameen-directed visual for their Krizbeatz-produced “Chanel” track. Read the lyrics, stream, buy the song.

Ceeboi & Sean Tizzle Chanel

Ceeboi & Sean Tizzle Chanel

Ceeboi’ continues to make love content as he sings his way into the heart of his listeners.

The music is warm and danceable. Over the Afro-fusion sound, Ceeboi hopelessly romanticizes his readiness to follow “Chanel” to extremes on earth.

Ceeboi’ sings, “my Chanel na you I go follow from Tokyo to euro”…

Ceeboi makes taps the reputable Sean Tizzle. The pairing creates another flavour of the same exciting Channel.

Ceeboi & Sean Tizzle – Chanel (prod. Krizbeatz)

Lyrics

Ceeboi
Hiyaaaa
Fine boy wey no Dey cheat cheat cheat

Omo your matter matter
E Dey scatter scatter
I Dey salute your body Like you wear kaki ooh
Pata pata moti fo fun e pata pata
And I no go fit let you go ma yari oh
You Dey do me one kind kind baby
You Dey do me one kind kind
You Dey to to ri mi sometime time baby
Totori sometime time

My channel Na you I go follow
My channel oma munu mi dun
My channel we go Dey tommrrow
From tokyo to Europe and Toronto
From tokyo to Europe and Toronto

Carry the speaker make you carry wire
Give me the microphone sho gbo mi dada
Omo mi I want to entertain your
Omo mi I want to entertain your

I no want make e be a fan ta ta si si give you the cassava
Your body like yemi alade huh
You Dey make wahala just dey Dey

My channel Na you I go follow
My channel oma munu mi dun
My channel we go Dey tommrrow
From tokyo to Europe and Toronto
From tokyo to Europe and Toronto

What what say your word
Let me read your words
Send me your questions make I answer it all..

Watch Video

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment