Dammy Krane – IJGB (I Just Got Back) (Audio, Lyrics)

Date 2021-12-08

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Dammy Krane unveils a piece of new music titled “IJGB (I Just Got Back)”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Dammy Krane Ijgb

Dammy Krane Ijgb

The song “IJGB (I Just Got Back)” is an amazing number that is a must for your playlist.

Dammy Krane – IJGB (I Just Got Back)

Lyrics

Ori mi o gbabode
Them Dey wonder where me I Dey
I Dey focus on my Ge kin Ge
Make Money come my way
I no gats Salaye
Wetin I see for jail
I jus wan Dey my Dey
Make money come my way

U don Dey find me
I know it has been boring
I jus got back from Miami
I know you miss my loving
U don Dey find me
I know it has been boring
I jus got back from Miami
I know you miss my loving

We go Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
We go Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )

Anya voom Voom Anya Moto
Anya Bumper Anya Moto
Anya Biggie Biggie Anya Moto
Anya Jigi Jigi Anya Moto
Anya Innerlight Anya Moto
Anya PimPim Anya Moto
Anya Paper Anya Moto
Anya Roger Anya Moto

I no want stressing
I just want a gal that’s sexy
Mix Love with the Hennessy
All she want is Happiness
O tun Blow Tun Jelo si
Success is All I see
E o Le Femi bawon fans mi
E o Le Funmi Lesiii

U don Dey find me
I know it has been boring
I just got back from Miami
I know you miss my loving
U don Dey find me
I know it has been boring
I just got back from Miami
I know you miss my loving

We go Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
We go Izzue ( All night )
Izzue ( aahn )
Izzue ( All night )
Izzue ( aahn

Anya voom Voom Anya Moto
Anya Bumper Anya Moto
Anya Biggie Biggie Anya Moto
Anya Jigi Jigi Anya Moto
Anya Innerlight Anya Moto
Anya PimPim Anya Moto
Anya Paper Anya Moto
Anya Roger Anya Moto

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment