Davido – Mebe (ft. Mugeez) (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Davido’s A Better Time album is “Mebe” featuring Mugeez. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Speroach Beatz.

Davido Mebe

Davido Mebe

Davido – Mebe (ft. Mugeez) (prod. Speroach Beatz)

Lyrics

[Intro]
Pretty little thing
I’m not just trying to get inside you
Speroach Beatz
Ahooo
R2bees o
Oya ropom abada rapam
Babam oh baby girl ropom sit come
With your bumbum baby girl ropom pipom
With your dondon (Odi dondon)
Bumbum baby girl ropom pipom
With your dondon (Make I ropom do bum bum bum)

[Verse 1: Davido]
Okukuseku onipa hu ye hu
But I’m liking your doing
Dzetugbevi bonu la
Forgeti susupon wey dey susupon for corner
Ge ge ge

[Pre-Chorus: Davido]
But with this your baddie physique
Wey go make man catch konji
When your body no be firewood o (Yeah)
Girl with this your baddie physique
E go make man study physics
When body no be firewood o (Fire fire)

[Chorus: Davido]
Mebe
This your this your bebe bebe this your
This your bebe bebe this your
Mebe
This your this your bebe bebe this your
This your bebe bebe this your
Bebe bebe this your
Pretty little thing wey graduate from UI
I’m not trying pass you by
I just want you in my life
Pretty little thing I’m not just trying get inside you
And I know you feel the vibe too I just want you in my life

[Refrain: Davido]
Oya ropom abada rapam pipom
This your bumbumoh baby girl ropom sit come with your bumbum
Baby come ropom piopom with your dondon everybody odidondon
This your bumbum baby girl ropom sit come
This your Bumbum baby girl odidondon
This your bumbum baby girl run here sit come
Run here sit come

[Verse 2: Mugeez]
For you I go win for casino
Three two one take one o
Me nim se me subain nye
Enso me ti se wu
Girl I say u sabi for book
Physically education
Life skills o she study am well
Cultural studies she go bend down low
Shebi na agbaja
Anytime she come around (Fire fire)
Fire fire
Wo be ti kpa
Badenden ey ey…
Boborbor, zanku ma me
Azonto azonto

[Pre-Chorus: Davido]
Girl with this your body physique
Ego make man study physics
When my body no be firewood (No be firewood oh)

[Chorus: Davido]
Mebe
This your this your bebe bebe this your
This your bebe bebe this your
Mebe
This your this your bebe bebe this your
This your bebe bebe this your
Bebe bebe this your
Pretty little thing wey graduate from UI
I’m not trying pass you by
I just want you in my life Pretty little thing
I’m not just trying get inside you
And I know you feel the vibe too
I just want you in my life

[Refrain: Davido]
This your bumbum oh baby girl ropom sit come with your bumbum
Baby come ropom piopom with your dondon everybody odidondon
This your bumbum baby girl ropom sit come
This your Bumbum baby girl odidondon
This your bumbum baby girl run here sit come
Run here sit come

[Outro]
Speroach Beatz
I’m not trying pass you by
Pretty little thing I’m not just trying get inside you
And I know you feel the vibe too
Pretty little thing I’m not just trying get inside you

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment