Dr SID – Pop Something (ft. D’banj) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-12-12

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Throwback to Dr SID’s 2010 “Pop Something” track with D’banj, produced by Don Jazzy. Watch the video, listen, stream, buy the song, mp3 download.

Dr Sid Pop Something

Dr Sid Pop Something

Dr SID – Pop Something (ft. D’banj) (prod. Don Jazzy)

11 April 2010. 1 Song, 4 minutes. ℗ 2010 Mo Hits Records.

Watch Video

Lyrics

When we celebrate
We dey pop champagne
We dey pop champagne
We dey pop champagne
Pop pop pop
Pop pop pop
Pop pop pop eh eh eh
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if u carry and you know It make you here u pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
When we celebrate
We dey pop champagne
We dey pop champagne
We dey champagne pop pop pop
Pop pop pop pop make u pop champagne
Pop pop pop pop make you pop champagne
I say hold your baby when I dey pop champagne
Hold your baby when I dey pop champagne
She call anytime wey I enter club I dey pop champagne
And when the ladies see me with the bottle them dey burst their brain
I will make their brain
They go insane
Make them forget their sorrows and talk to jareh why I dey pop
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if you carry and you know It make you pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop
When we celebrate
We dey pop champagne
We dey pop champagne
We dey pop champagne
Pop pop pop pop pop pop pop pop Something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if u carry and you know It make you pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Pop pop pop pop make u pop champagne
Pop pop pop pop make you pop champagne
I say bottles is plenty when we dey pop champagne
I say bottles plenty when we dey pop champagne
After one bottle two bottle three bottle four
Some people start to be scatter to the door
Five bottle six bottle seven bottle eight
Nobody fit to be concentrate
Cos I will make their brain
They go insane
Make them forget their sorrows and talk to jareh while I dey pop
Pop pop pop pop pop pop pop pop Something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if you carry and you know It make you pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
When we celebrate
We dey pop champagne
We dey champagne
We dey champagne
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if u come here u know we break we pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Oh everyday I dey pop pop pop
50 bottles I dey pop pop pop
Make everybody to dey pop pop pop
I pop pop pop they pop pop pop
Everyday I dey pop pop pop
50 bottles I dey pop pop pop
Make everybody to dey pop pop pop
I pop pop pop they pop pop pop
If you try to stop my party
If u try to stop my popping if you try to
Shalaga lemo amusigo shalaga lemo
Amusigo shalaga lemo amusi hmm shalaga shalaga
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
Say if you carry and you kmow It make you pop something
Pop pop pop pop pop pop pop pop something
When we celebrate
We dey pop champagne
We dey pop champagne
We dey pop champagne
Pop pop pop when we celebrate
We dey pop champagne
We dey pop champagne
We dey pop champagne
Pop pop pop pop
Pop pop pop pop
Pop pop pop pop
Pop pop pop pop
Pop pop pop pop

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment