Erigga – Problem No Dey Finish (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Erigga the paperboi returns with “Problem No Dey Finish” produced by No Limit. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song.

Erigga Problem No Dey Finish

Erigga Problem No Dey Finish

Emirate Empire lead act/King of the South, Erigga comes through with an impressive masterpiece he titles “Problem No Dey Finish“. On the No Limit produced track, PaperBoi shares that ‘Problem no dey finish basically so abeg no kill your self, enjoy the process, live your life’.

Recently Erigga tied the knot with his longtime bae/Babymama, Nikki. The Wedding which took happened in October was a big event in the life of the Warri Boy, He shares “From the bottom of our Hearts & in no particular order, I & my lovely wife would like to Thank you all for been part of the success of our Wedding ceremonies.

We truly appreciate the effort, time, gifts, calls & prayers and travel it took to be with us & those who couldn’t be with us physically.

We would like to express our most sincere gratitude and appreciation to God Almighty for making last weekend a reality To you be all the Glory for the amazing Blessings you have given us over the past years. once again, God Bless you all“.

After the successful wedding ceremony, Erigga returns back to the studio to do what he loves the most – Music! Today the South King rapper dishes out a new record, ‘Problem No Dey Finish’. This record is a follow up to his last single – ‘Jollof Rice‘ which features Duncan Mighty.

Jollof Rice” is a song to motivate you as you go about your day to day lives….. (area need to wise). PaperBoi and Wene mighty shares that You no be Jollof rice, You can not please everybody… Do your best and leave the rest. You can’t solve everyone’s problem, this one sure fact you can’t change.

Eripapa on this new song talks about the different cruise Nigerian Government/leaders are putting Nigerians especially the Youths on.

Erigga – Problem No Dey Finish (prod. No Limit)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/11/Erigga_-_Problem_No_Dey_Finishdmca

Lyrics

Problem no dey finish

Intro
Straight from the creek of south south
Was gone for a sec but now I’m back
No be your ac spoil I’m hot
Who goes there disembark
(Rap)

The country hard I no lie
To make am for lagos na die
Why you think say banny dat do nyash
Even Some Lekki boys dey do naysh

Many graduate no get work oh
Some no dey see anything chop oh
Una road dey make body dey pain me
To dress comot hard police fit go detain me

But when we talk she say we dey on drugs
Call us children na you dey pay we sub
People dey hungry where conscience
You hide am like palatine come here dey cap nonsense

Give account you dey faint
Beans never done Moi Moi dey scent
Them never talk you don cry
Our leaders na cruise guy ….

(Verse 2)
Pop your Molly smoke your igbo
This country get as e dey go
But on top of this some people lodge
Room 306 they pray to GOD

To be man for this country hard
Why you think say bobo discharge
Before I forget go loose gaud
Make god punish lord loose Gard

Go her page write my favourite couple
When wife travel husband you fuck oh
Just dey jaru the man dey drop
Pass über cab the man dey drop

People Dey loot dem dey shoot us
Ontop the kind suffer dem put us
Who pay the hoodlums come we badge
This country need Ijaw massage

(Verse 3)
Paper you no remember me
We two nai dey 2014
Oya which color nai you wear
No dey stress me my guy you here

Ashawo say she love me die
I give my wife make she reply
She say she want bone straight
Block her for my phone straight

You no love her Na jaruma
Carry the money give ur mama
Album na 2021
Forget this year this one don wan

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

2 Comments
  1. Darey Johnson says:

    This song is mad🔥🔥 I Wonder why websites like Jaeyloaded.com.ng would be making noise because they leaked poor quality songs😂😂😂

  2. Olaitan Bamidele says:

    Definition:Jaeyloaded – latest Nigeria music, videos ,news and much more Jaeyloaded.com is a music entertainment website in Nigeria. Jaeyloaded music is where you can download naija music and also any America hit jam. To connect with Jaeyloaded latest song visit Jaeyloaded on Google for Jaeyloaded.com.ng. The state of Jaeyloaded: This is one of the Nigeria’s music and entertainment with information websites. Currently we see no harm in downloading music from Jaeyloaded.com. Please note that we review every Nigeria Naija music download site with the information we gather from Google. For more information about Jaeyloaded.com you can go to the site and use contact form to ask for any questions. Learn more about other music websites in Nigeria here Need more information on Jaeyloaded – Latest Nigeria music ?

Drop A Comment