Falz – Owa (ft. Tekno) (Audio, Lyrics)

Date 2023-02-23

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian rapper, and singer, Falz starts 2023 withe the Chillz-produced “Owa” song which features Tekno. Listen, stream, read the lyrics., buy the track, mp3 download.

Falz Owa

Falz Owa

The singer and actor sought vocal collaboration from fellow Nigerian Afro-pop singer and producer, Tekno who delivered a momentous verse.

The song ‘Owa’ by Falz is an Afrobeats genre record set with classic tunes both talented sensations performing with vibrant ballads.

Furthermore, following the successful release of Falz’s released 5th solo album, “B A H D,” delivered last year, this comes as his first installment for the year.

Coming to an end, the music was produced by Chillz.

Falz – Owa (ft. Tekno) (prod. Chillz)

22 February 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Bahdguys Entertainment / Dvpper Music

Lyrics

Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Tekno’s Verse
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tags / /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment