Iyanya – My Lady (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-22

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Of the new project – The 6th Wave, Nigerian singer, Iyanya unveils the song, “My Lady.” The piece of music was produced by Shugavybz. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Iyanya The 6th Wave

Iyanya The 6th Wave

Iyanya – My Lady (prod. Shugavybz)

21 October 2022.

1 Song, 4 minutes.
℗ 2022 Made Men Music Group/Ziiki Media.

Lyric Video

Lyrics

Shuga
E con be like I don shack squadi
Now my eye don detty
So when I see this fine baby
E be like say I lose my senses
E w’omo to shan
E dey your burst stop
I no fit japa
You be my last card
E w’omo to shan
Ikebe super
You be my radar
Scatter my focus
Oya come to the center my lady
Anytime any weather my lady
Girl you dey gimme ginger my lady
Open the door make I enter my lady
Open the door make I enter

Many girls dem come my way
Me I no dey look dem face
Make water carry me go if I switch my lane
If I cause you pain oh noo
You make me wan dey manya for this love
You be my obsession
Make me wanting more
Pick up your phone calls
E w’omo to shan
E dey your burst stop
I no fit japa
You be my last card
E w’omo to shan
Ikebe super
You be my radar
Scatter my focus
Oya come to the center my lady
Anytime any weather my lady
Girl you dey gimme ginger my lady
Open the door make I enter my lady
Open the door make I enter

Figure 8 E roboto
Wh( you wan the kpolongo
Open your eyes and follow me
Open your eyes and follow
See as you fine like two people
Commoti my suppers dey pursue you
Omode yi fe mu mi sere o
Omode yi fe mu mi sere o
E w’omo to shan
E dey your burst stop
I no fit japa
You be my last card
E w’omo to shan
Ikebe super
You be my radar
Scatter my focus
Oya come to the center my lady
Anytime any weather my lady
Girl you dey gimme ginger my lady
Open the door make I enter my lady
Open the door make I enter

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment