Korede Bello – Jejely (ft. Mr Eazi) (Audio, Lyrics)

Date 2023-04-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Korede Bello returns with the smooth jam titled “Jejely.” The new song features Mr Eazi. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Korede Bello Jejely

Korede Bello Jejely

Korede Bello – Jejely (ft. Mr Eazi)

14 April 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 KOREDE BELLO, with exclusive license to ONErpm

Lyrics

Jejely, jejely o
Me I dey my lane
Cos na grace
I dey run my race

Jejely, jejely o
Me I dey my lane
I no dey complain
So make nobody come stress me
Cos omo na peace
Na peace of mind
Na I’m sure pass o
Omo na I’m sure pass o
Peace o
Na peace of mind
Na im sure pass o
Na I’m sure pass o my brother

No matter what they do
No matter what they do
No matter what they do

I only got one life to live
And me I dey live am with ease
Know say EAZI come EAZI go
Flight mode steady catching my trips

Cos problem no dey finish so I’m choosing my peace
Stacking my cheese
Blessing my
Blessing my peeps

Me I dey no dey look nobody face
I no dey run nobody race
Cos If lagbaja start to telli you
Wetin lagbaja eye don see you to know say

Jejely, jejely o
Me I dey my lane
Cos na grace
I dey run my race

Jejely, jejely o
Me I dey my lane
I no dey complain
So make nobody come stress me
Cos omo na peace
Na peace of mind
Na I’m sure pass o
Omo na im sure pass o
Peace o
Na peace of mind
Na I’m sure pass o
Na I’m sure pass o my brother

When ya make one million
And you want buy Benz o
Cos your paddi get Benz o
You dey borrow borrow money
Why you no first borrow sense o

Baba God don give you one hit song
And you dey find Grammy
But you get two Headies
Ore mi appreciate the head wey you get o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment