L.A.X – Sempe (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the ‘Zaza Vibes’ extended play by L.A.X is “Sempe”. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Clemzy.

L.a.x Sempe

L.a.x Sempe

L.A.X – Sempe (prod. Clemzy)

Lyrics

Oh baby girl sey waddup o
Saw you at the corner baby hold on o
The way you move that thing with caution o
Ogbono feli Feli baby hold on mogbe
Aunty China wear designer put am for China eh
The way you dance wear designer fly to China eh

Girlie you bad
Body too Mahd
Body o sempe
Carry you fly
Carry you fly
Saphina get body Wey go make a man craze
Saphina get body Wey go make a man shake
You make a man go make a man psycho
Your body be like cigar
Make I light o

Oh baby girl say waddup o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment