Lil Kesh – Love Like This (ft. Fireboy DML) (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Lil Kesh’s Ecstasy holds “Love Like This” featuring Fireboy DML. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Type A, mixed & mastered by Swaps.

Lil Kesh Love Like This

Lil Kesh Love Like This

YAGI boss, Lil Kesh teamed up with YBNL golden boy, Fireboy DML to bless our love playlist with this masterpiece titled “Love Like This”.

Love Like This” featuring Fireboy is taken off Lil Kesh new body of work – ‘ECSTASY’ The EP, Released November 19, 2020.

The track is a love song with good vibes which sees Afrolife-Pop meets Rap…

Lil Kesh – Love Like This (ft. Fireboy DML) (prod. Type A)

Lyrics

[Fireboy]
You give me love I no deserve
Who Am I wey you love like this
I have been around the world, yeah
I never see love like this
Ooh I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this ooohh
I never see anyone wey give me love like this

[Lil Kesh]
Oya when you give me love like this
E dey make me reason some kind things
E dey do me one kind thing
E dey make me wan slap police

Girl Im on my knees, e Yoo…
I be gangster I no dey do am normally (Normally oo Normally oo)
I apologize,
Because so many times I have done you wrong
But you stick around
Yet still in my life, I dey wonder why ( I dey wonder why)
You are my energy You dey get me high
Even though you are not like weed

[Fireboy]
Ooh I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this ooohh
I never see anyone wey give me love like this

[Lil Kesh]
You are so divine
You dey give me time
Even when i lie and i compromise
You dey give me life anytime am down
You dey give me vibes
You are my energy you dey get me high
Evendo you are not like weed

[Fireboy]
Ooh You give me love I no deserve
Who Am I wey you love like this
I have been around the world, yeah
I never see love like this
Ooh I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this
I never see anyone wey give me love like this ooohh
I never see anyone wey give me love like this

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment