Majeeed – Yawa No Dey End (ft. Joeboy) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-05-06

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Majeeed premieres the music video for His Joeboy-featured “Yawa No Dey End” song produced by Shugavybz. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Majeeed Yawa No Dey End (remix)

Majeeed Yawa No Dey End (remix)

Fast-rising singer, Majeeed links up with Afropop legend Joeboy for a new rendition of his track “Yawa No Dey End” just a month after releasing his first body of work “Bitter Sweet.”

Majeeed – Yawa No Dey End (ft. Joeboy) (prod. Shugavybz)

Watch Video

Lyrics

Wetin go kill a man na billing oh
Oh, oh, oh, oh
Majeeed, baby

I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds, oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba
Omo them go shoot my leg catapult, oh

But I go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh
I go chop my life
‘Cause yawa no dey end
Yawa no dey

Yeah, I made a million dollars
Now I’m tryna make some billion dollars
Be like anytime Wey I climb one ladder
E get another one Wey go take me higher, higher o
E no Dey end
But I go gbadun my life ’til the end
If you bin get o
Dem a your friend o
If you no get, oh
Demmma go Shenk o

Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You Dey hustle you must get time to whine and dine
‘Cause one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life

But I go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh (no, no, no)
I go chop my life
‘Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
Yawa no dey

But I go live life (‘pon deck)
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh
I go chop my life
‘Cause yawa no dey end
Yawa no dey (billing opor po po)
Opor ju

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment