Mavin – Losing You (ft. Johnny Drille, Magixx & Crayon) (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-09

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Mavin’s Chapter X project comes the song, “Losing You” by Johnny Drille, Magixx & Crayon. The piece of music was produced by Andre Vibez. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Mavins Chapter X

Mavins Chapter X

Mavin – Losing You (ft. Johnny Drille, Magixx & Crayon) (prod. Andre Vibez)

https://youtube.com/watch?v=3G9diV7U3qM

2 December 2022
1 Song, minutes
℗ 2022 Mavin Global Holdings

Lyrics

You see the numbers don’t lie
I dedicated my time
To give you love, be that guy
Wey go make everything right
I fit to mental walahi
Abi to love sef na crime
Shey until I fall down and die
You’re my moonlight in the night
But you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true charchi
Making me jealous of your phone
Can we just go back to
The way we used to be, baby
You’re so beautiful, tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
All the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Me girl, I miss you
Like eleran miss him machete

This kind love you no fit komot
This kind love making me comport
My diamond, you’re the one I want
Dem line up wun see we fuck up
Me I no go let them o
Me I no go let them o
No no no no o
Wetin be the problem o
Baby, I go work am o
Cus you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true charchi
Making me jealous of your phone
And we don’t do that thing
The way we used to, baby
You’re so beautiful, tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
All the loving you show me
The kisses in the morning
Girl, I dey miss you
Like eleran miss him machete

My girl, my eye don clean like omo
I be dey doubt you before like a promo
But the way I’m falling for you
Say if I no even get I go borrow
Can’t explain the feeling, but I’m feeling this way
You’re so special
Like panadol you take all my pain yeah
But you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true charchi
Making me jealous of your phone
And no we don’t do that thing
The way we used to, baby
You so beautiful tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
Cold and it’s freezing
It’s you that I need
And all the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Girl, I dey miss you
Like eleran miss him machete
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
And all the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Me girl, I miss you
Like eleran miss him machete

(Vibez)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment