Mut4y – Be My Luv (ft. Azanti & DJ Tunez) (Audio, Lyrics)

Date 2022-07-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Mut4y unveils the song, “Be My Luv” with Azanti & DJ Tunez. The song was self-produced by Okiemute Oniko of Legendury beatz, aka Mut4y. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Mut4y Be My Luv

One half of the production duo, Legendury Beatz, Mut4y has released a brand new massive collaborative track titled “Be My Luv.”

The infectious tune features renowned disc jockey, DJ Tunez and talented newbie, Azanti.

“Be My Luv” was produced by Mut4y.

Mut4y – Be My Luv (ft. Azanti & DJ Tunez) (prod. Mut4y)

Lyrics

Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
You could be my love o

No, No, No need to be procrastinating
Enter the room you be jollificating mm
And you got what I want yeah,
And you got what I need when I want it
Show me what you wanting yeah
Dem manna bad but I’m badder yeah
Best before nuh dey my love ahh ahh ahh ahh

Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o

Omo if you leave I go tire-
Tire, I go tire
O-O-O Omo I go buss the attire-
I go tire, T-T-T-Tire
My love o if you want I go
Tire, I go tire
‘day I no go tire
‘day I no wire o
Tire yeah
You could be my love o

Ahn ahn no tire oo
Get money get shayo o
Dey for me no yawa o
Hmmm
My love o
That’s cuz you’re feeling good
Feeling nice
Feeling soft and feeling sexy
No dey rush baby you give me time
Girl I’m fasting baby please don’t tempt me
On the alter I be giving thanks
Whine am pon me baby whine am go
Rollercoaster she dey roll am o
And the manna balling like a Ronaldo
And she knows I’m just an entertainer,
But I wanna be the one to entertain her
Yes alright so she buss up a whine,
Big up yourself, free up your mind and your soul woh yeah yeah yeah

Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o

Omo if you leave I go tire-
Tire, I go tire
O-O-O Omo I go buss the attire-
I go tire, T-T-T-Tire
My love o if you want I go
Tire, I go tire
‘day I no go tire (tire)
‘day I no wire o (tire)
Tire yeah
You could be my love

Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment