Mystro – Timeless (Audio, Lyrics)

Date 2022-05-06

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, and record producer, Mystro unveils a new self-produced song titled “Timeless”. Listen, read the lyrics, stream, buy, mp3 download.

Mystro Timeless

Mystro Timeless

Mystro, a Nigerian record producer, has returned with a new single titled “Timeless.” Until recently, the artist had not released a new song in quite some time.

His most recent single, “Immediately,” was released in 2019, and it included Nigerian international singer, Wizkid, on the chorus.

A great rhythm delivery and well-blended vocals characterize the latest tune, which is another blockbuster. Take a listen to this since it certainly needs to be included in your playlist.

Mystro – Timeless (prod. Mystro)

Lyrics

hmmmm
i dont mean to suffocate your love
so i go wait for your love
facilitate your love

anywhere you go, i locate you
i be dey wanted to calculate your love
but i terminate the thought
i no go say too much

say na every day you dey give me
oheama you go kil me
if you go leave me ehy you go tease me
with this trouble you dey give me

[Chorus: Mystro]

how many girls you dey see wey i dey pick their call
give you my all
you should let me give you my all
my all yeh

me i like the way she dey move to the sound of my voice
like a python
i no go mind to give you my all
my all yeh

she tell me how long
i tell her timeless
body make my mind rest
fineness and she get prideness

dont mind me
dont mind me
i’m hypnotized, dont mind me
na she dey give me evrything i need

say na every day you dey give me
oheama you go kill me
if you go leave me why you go tease me
with this trouble you dey give me

how many girls you dey see wey i dey pick their call
give you my all
you should let me give you my all
my all yeh

me i like the way she dey move to the sound of my voice
ike a python
i no go mind to give you my all
my all yeh

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment