Oga Network – “Life Na 2” [Audio, Lyrics, Video]

Date 2021-08-06

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Oga Network premieres Mex-directed visual for Solshyne-produced “Life Na 2” song. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Oga Network Life Na 2

Oga Network Life Na 2

Talented Singer and songwriter, Oga Network rolls out a brand new single titled “Life Na 2“.
The song was produced by Solshyne while the music video was directed by Mex. The new single serves as a follow up to his previously heard single titled, “Wazobia (A Call to Naija Youth)”.

Oga Network – Life Na 2 (prod. Solshyne)

Watch Video

Lyrics

Nor matter how elephant sick o
Big man waka still Dey e body oo
Antelope fit be doctor but nor be for hospital weh sick lion dey

Alleluyah boyz
Town crier have come oo

Na God man Dey beg make Aki for meet pawpaw
Make the drama fit to make sense
Make driver tire less near where vulcanizer Dey
Make journey nor go over am o

Life na two
Who them kill and who kill am o
Life na two
Who carry belle who give am o
Life na two
You loose money person win am oo
Life na two
Fire dey hot water quench am oo
Life na two
Some say Ronaldo some say Messi
Life na two
Either Davido or na Wizzy
Life na two
Nicky Minaj or Cardi B
Life na two
Apc or PDP oo

Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha haaaha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha haaaha

You nor fit Dey alter dey beg make I pass you kpoly oo
If you devil devil, if you wan holy holy oo
Who carry belle nor suppose Dey come Dey form Mary oo
Na story you Dey fine abi you Dey fine query ooo
Na God man Dey beg make Aki for meet pawpaw
Make the drama fit to make sense
Make driver tire less near where vulcanizer Dey
Make journey nor go over am o

Life na two
Who them kill and who kill am o
Life na two
Who carry belle who give am o
Life na two
You loose money person win am oo
Life na two
Fire dey hot water quench am oo
Life na two
Some say Ronaldo some say Messi
Life na two
Either Davido or na Wizzy
Life na two
Nicky Minaj or Cardi B
Life na two
Apc or PDP oo

Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha haaaha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha ha ha
Iya ha haaaha

Na God man Dey beg make Aki for meet pawpaw
Make the drama fit to make sense
Make driver tire less near where vulcanizer Dey
Make journey nor go over am o

Life na two
Who them kill and who kill am o
Life na two
Who carry belle who give am o
Life na two
You loose money person win am oo
Life na two
Fire dey hot water quench am oo
Life na two

You nor fit Dey alter Dey beg make pass you kpoly o
If you wan devil devil, if you wan holy holy
Who carry belle nor suppose Dey come Dey form Mary
Solshyne on the beat Oganetwork singing song oo

E get where you fit Dey, e get where me myself Dey ooo
Life na two uu

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment