Oga Network – Obagoal (ft. Zlatan) (Audio, Lyrics)

Date 2023-04-16

Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

Oga Network features Zlatan on the song, “Obagoal” from the extended play, Uncommon Common Sense. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Oga Network Uncommon Common Sense

Oga Network Uncommon Common Sense

Oga Network – Obagoal (ft. Zlatan)

14 April 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Alleluyah Boyz Entertainment

Lyrics

Ayiiiiiii
Je omo
Oga Network
Kapaichumarimarichupako

Na when man wake e morning start o
Day weh never finish never spoil hope full am oo
Man na man when something dey with man
Person weh collect o na him correct ooo

Bagoooo (obago)
Obagoooo (obago)
E don enter (e don enter)
E don enter 00 (e don enter)
Obagoooo (obago)
Obagoooo (obago)
E don enter (e don enter)
E don enter 00 (e don enter)

Na chairman weh dey try
Na him boys dey loyal for
Chukwu gozie money sweet oo
Anyi afula Ihe anyi nacho
I trade my sleep to slips oo
My paper turn to Cheqe
All the hustle back then I swear down me I nor regret
Oya no body follow the guy when everything nor better
So many people wash me
A lot of people use me kpa

Won ni mi o le make e
Won ni mi o le lo far
Won ni Mo ma relegate (kilowi)
Moni kan woju mi
Pe omo tan wo yi ni jokan se won ma appreciate (kilo so )
E nwere ego
Ijikwa ego
Ego nwere ejigbo weight
You nor go fit relate oo
Na every day container Dey land o.

Poverty na double trouble oo
Thank God say blessings double oo for life
Obagoooo (obago)
Obagoooo (my slips)
E don enter (for sleep)
E don enter 00 ( e don enter)
Obagoooo (oba
Obagoooo (oba oba oba)
E don enter (e don e don e don)
E don enter 00 (e don clear)

When e reach your turn to buy
Market go still Dey where e Dey
Bicycle talk say journey far
Nor mean say wheelbarrow nor go try
Na time e go take snail go still reach where e Dey go
My mummy say pikin nor worry your result go come

Bagoooo (obago)
Obagoooo (my slips)
E don enter (for sleep)
E don enter 00 (e don enter)
Obagoooo (oba)
Obagoooo (oba oba oba )
E don enter (e don e don e don)
E don enter 00 (e don clear)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment