Oga Network – Who Ask You (remix) (ft. Harrysong) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2020-09-03

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Oga Network unveils the remix to “Who Ask You” now featuring Harrysong. Listen, watch the video, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by DJ Coublon & Fiokee. The video was directed by MEX Films.

Oga Network – Who Ask You (remix)

Oga Network – Who Ask You (remix)

Oga Network premieres the official video to his hit single “Who Ask You“, this video features Afro-life legendary artiste, Harrysong.

DJ Coublon hooked this amazing beat alongside Fiokee. Harry Song did justice to the song by adding his special flavour and singing techniques and patterns.

While the video was directed by Mex

Oga Network – Who Ask You (remix) (ft. Harrysong) (prod. DJ Coublon & Fiokee)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/09/Oga_Network_-_Who_Ask_You_remix_ft_Harrysong_dmca

Watch Video

Lyrics

I get plenty cars for Lokoja
Who ask you
Na me won just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey bey make I come yankee
Who ask you
I nor won go I too like Naija
Who ask you
Davido and Wizkid won dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you

Driving license nor be for who Dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor Dey show

Have you been to back of America?
Where Nicky minaj Dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to Dey help broke niggas

Make I talk am
Fire fire
You go hear am
I sponsor COVID-19 vaccine

I get plenty cars for Lokoja
Who ask you
Na me won just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey bey make I come yankee
Who ask you
I nor won go I too like Naija
Who ask you
Davido and Wizkid won dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment