Omawumi – “My Life” (ft. Phyno) [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-18

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the project, Love Deep High Life by Omawumi is the Phyno-featured song titled “My Life”, produced by Dalorbeatz. Get the song, read the lyrics.

Omawumi My Life

Omawumi My Life

 

Omawumi – My Life (ft. Phyno) (prod. Dalorbeatz)

Lyrics

I just dey do my things…jejejely o
You come dey look me bad eye o, say one thing do two things
World people them dey look you dey wait you make you f&*k up
I no dey mind them, I no dey look them, I just dey lock up

Iyo yo yo yo
Iyo yo yo yo
Leave me alone….na my life, no be your own
Mind your oh oh own business yo yo yo
Leave me alone oh oh,
My life o, my life

My life, my life
So why e dey pepper your body
Na why you dey cry, so concerned
Na you dey help me spend my money
Maybe in life, sometimes
God go give you the one you need
So leave me make I live my life, my life, my life oooo

I just wanna live my life,(one time) ‘cause I no dey owe person (at all)
If I like I go sing highlife, walahi nga nye fa tension (oya)
Even you wey dey smoke gbana, dey talk say I too dey smoke benson (benson)
Kupulufa nwanne live your life, them wahala no dey get ending

gwam the reason why, na me you dey spy
you a hater getting high unto your supply
I guess that’s the reason why, you wasting your time
Wanna slow me down but we fucking up the charts
Leave me make I live my life
E bia ni rum isaba mis si…..(subject to scrutiny

My life, my life
So why e dey pepper your body
Na why you dey cry, so concerned
Na you dey help me spend my money
Maybe in life, sometimes
God go give you the one you need
So leave me make I live my life, my life, my life oooo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment