Omawumi – “Sugar Baby” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-24

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Love Deep High Life project by Omawumi comes the song, “Sugar Baby” produced by Tuzi. Get the lyrics and the song.

Omawumi Sugar Baby

Omawumi Sugar Baby

Omawumi – Sugar Baby (prod. Tuzi)

Lyrics

I dey see you, I dey see you for the other side
You dey looku looku me with corner eye
I just dey wonder dey wonder wetin dey your mind
‘cause as you see me so I dey feel your vibe eh

E no wan get as e go be
I must touch your body
Play your key like do re mi
Before you know we go gum body because
What I for do
I’m feeling you
Weather for two
All this for you you you you

Sugar sugar baby
I want to be your lover
Omo mummy eh
Make I give you some ginger
Sugar sugar baby
I want to be your lover o
Omo mummy eh
Make I give you some ginger

Oya sunmo ‘bi
Baby sunmo ‘bi
Come closer eh
Oya sunmo ‘bi
A ni ke sunmo ‘bi
Come closer eh

Sugar sugar baby
Omo mummy eh

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment