R2bees – Formation (ft. DarkoVibes) (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-27

Category Foreign Music, Lyrics, New Music

R2bees unveils the Kyeirocks-produced “Formation” track with DarkoVibes off their new Back 2 Basics project. Listen, buy, read the lyrics, stream, mp3 download.

R2bees Formation

R2bees Formation

In addition to featuring a slew of promising musicians, the new great single is taken from his recently released album, “Back 2 Basics.”

R2bees – Formation (ft. DarkoVibes) (prod. Kyeirocks)

Lyrics

We don dey mad, we don dey mad
We don dey mad, we don dey mad
We dey ball, Accra Hearts of Oak
This be ball court, someone take an oath
We dey give hope to the hopeless
We dey joke, go jokers
No coke but now we too dope

No beef, you’re chilling with the GOAT
Please don’t provoke
This that shit you can’t cope
Them dey shake like nigga get stroke
Wob3te freeze, all of them froze
Saturday night, we are chilling with the girls
We bring the heat
It’s like we reside in Hell
All my niggas sinners but we no go go Hell
We shock the one, no more kiss and tell ( Yeah-yi yeah)

Omo dagbi nde won mey3sh3wor eh
Awon simi slow baby shawele eh
The something make I elevate
Nakai nor for the formation
Aaaaah won mey3sh3wor eh ( Sh3wor eh)
Awon simi slow baby shawele eh
The something make I elevate
Nakai nor for the formation

Ah Gon gon (Ay), atainor ama ny3 monor (Oh)
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy Gon gon (Ay), atainor ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy ay Gon gon (Ay), atainor, ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy Gon gon, ateinor, ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)

 

Nee ma fei ko, tiaso ma nempai
Gyal den say me love it when you bend down low
You go comot make I see, ojie mor
Make it put legs go over (Ajeii)
You dey make I dey run over (Ajeii)
Girlie yunno I like that thing ay
Make you hold am tight to my thing Ay
Oh my God oh, hangover
Oh take seat oh, Land Rover
We go jam to gutter
Girl make I enter like armed robber

Omo dagbi nde won mey3sh3wor eh
Awon simi slow baby shawele eh
The something make I elevate
Nakai nor for the formation
Aaaaah won mey3sh3wor eh ( Sh3wor eh)
Awon simi slow baby shawele eh
The something make I elevate
Nakai nor for the formation

Ah Gon gon (Ay) atainor, ama ny3 monor (Oh)
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy Gon gon (Ay) atainor, ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy ay Gon gon (Ay), atainor, ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)
Ayy Gon gon, ateinor, ama ny3 monor
Kpomo shi monor (Nakai nor for the formation)

We don dey mad, we don dey mad
We don dey mad, we don dey mad
We don dey mad, we don dey mad
We don dey mad (For the formation)
We don dey mad

Shawale (Shawale)
Shawale shawale (For the formation)
Oh nakai nor for the formation (Aaaah)
Oh nakai nor for the formation

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment