Sean Dennis – Somebody’s Girl (Audio, Lyrics)

Date 2020-05-04

Category Lyrics, New Music

Listen, Stream, Mp3 Download and read the lyrics to “Somebody’s Girl” by Sean Dennis. The song was produced by 02Beatz.

Sean Dennis Somebody’s Girl

Sean Dennis Somebody’s Girl

Afro hip hop star, Sean Dennis has dished out his first official single in 2020 titled “Somebody’s Girl” produced by 02Beatz.

“Somebody’s Girl” is a brand new record off his long-anticipated EP sets to drop in June.

Sean Dennis – Somebody’s Girl (prod. 02Beatz)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/05/Sean_Dennis_-_Somebody_s_Girldmca

Lyrics

Onome fine like her mama
She dey talk like her Mama
Carry the back like her mama 2x

She fine pass Tina turner
Fire burn she be burner
Her body hot like summer 2x

21 – 22 , last year she be 24
Carry my heart go to singapore 2x

Chorus
Somebody’s girl 2x
I dey craze.. For somebody’s girl 2x
I want buy motor – for somebody’s 2x
I dey craze.. for somebody’s girl 2x
Ogbeni tell me why

She no dey want another guy
She no dey want another man
But she’s in love with a brother man 2x

No be my fault say i sabi
She needs a guy wey dey sabi
She been dey ask for my addy 2x

Phase 1, Phase 2
From Ikeja now to phase 2
From stage 1 now to stage 2 – walai

Chorus
I want buy Motor –
For somebody’s Girl 2x
I dey craze
For somebody’s girl 2x
I want buy Motor
For somebody’s girl 2x
I dey craze
For somebody’s girl 2x
Ogbeni tell me why

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment