Shallipopi – Elon Musk (Remix) (ft. Zlatan) (Audio, Lyrics)

Date 2023-05-22

Category Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

Shallipopi tags Zlatan on the new remix for the amapiano track tagged “Elon Musk.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

The new song is an absolute banger that deserves a spot on your playlist.

With its catchy beat and infectious lyrics, “Elon Musk (Remix)” is a must-listen for fans of Afrobeat and hip-hop music. Zlatan delivered some scorching hot verses that will leave you wanting more.

If you’re looking for a new song to add to your rotation, look no further than Shallipopi’s “Elon Musk (Remix)“.

Shallipopi – Elon Musk (Remix) (ft. Zlatan)

18 May 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Shallipopi / Dvpper Music

Lyrics

Wait there call me shallipopi ohh
Elon musk sef na pluto boi
Ehh he na tesla kid
Pulling up with a tesla toy
Eh no b$$ch boi

Nor go dey funds dey lowkey nor go play
Shallipopi I work all day
Plutomania we fly all day
Inside that your evian so
Another evian dey inside

Inside that your evian
Another evian dey inside

Inside that your evian so
Another evian dey inside

Inside that your evian
Another evian dey inside

All this elon musk boys
Para dey body
Btc dey body
Money dey body

All this elon musk boys
Para dey body
Btc dey body
Money sayyy sayyy

How do I pay pause
Send aza or send wallet
Payment received
Na he credit btc
Now you don confirm evian dey
Evian dey

Now you don confirm evian dey
Go away evian dey ye

I mount elon musk till the kingdom come
Ehh till the kingdom come

I mount elon musk till the kingdom come
Till the kingdom come

I mount elon musk till the kingdom come
Till the kingdom come

I mount elon musk till the kingdom sayy sayy
Till the kingdom come

Elon elon lon lon lon
Elon lon

Elon lon lon lon
Elon lon

Elon lon lon lon
Elon lon
Shallipopi

Elon lon lon lon
Elon lon

Elon lon lon lon
Elon lon

Bitcoin received nor be say he nor choke gege
Nor be say he nor clear sayyy
Nor be say funds don low sayy sayy
Nor be say ehhh

Bitcoin received nor be say he nor choke e sharp

Nor be say he nor clear sayyy
Nor be say funds don low sayy sayy
Nor be say ehhh

Elon musk elon musk
Elon is active elon muzz
If elon not active elon burst
Elon burst elon burst

Elon musk elon musk
Elon is active elon muzz
If elon not active elon burst
Elon burst elon burst

Sayyy ehhh
All this elon musk boys
Para dey body eh
Btc dey body eh
Money dey body

All this elon musk boys
Para dey body sharp
Btc dey body sharp
Money sayyy

How do I pay the funds
Send aza or send wallet
Payment received
Na he credit btc
Now you don confirm evian dey
Evian dey evian dey
Now you don confirm evian dey ehh
Go away evian dey ehhh
Evian dey evian dey

Written By

View All Articles

Official Agency/Label/Management/A&R/PR reporting profile. Drop your correspondence with contact@mpmania.com

+Comment

Drop A Comment