More

Solidstar – Solid Billion (Audio, Lyrics)

Solidstar returns the new Dripsbeat-produced piece of music titled “Solid Billion”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Solidstar Solid Billion

Its production was handled by a Nigerian music producer who goes by Dripsbeat.

The singer has released numerous remarkable singles and albums and he rose to fame with the song titled “One In A Million”.

Solidstar – Solid Billion (prod. Dripsbeat)

Lyrics

Na who say Solidstar mi no go do am again
Who say when I come mi no go come back again
This time around me I come for the billion
Gather my money oya put am for the bullion

Number one pon di ting,
I go collect everything
This time I no go leave anything
I no go leave anything

Oboy give me Guinness
Make I cool myself
I am feeling myself
I no get time for that

Dem don dey mad (dem dey)
Dem dey mad (dem dey)
Dem don dey mad (dem dey)
Dem dey mad (dem dey)

Date 2022-05-21

Tags //

Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Written By

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

View All Articles
A
H
Leave a Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *