Spyro – Who Is Your Guy? (Remix) (ft. Tiwa Savage) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-03-03

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Spyro unveils a Tiwa Savage-featured remix for the song, “Who Is Your Guy?,” with a Tariebi Joel-directed music video. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Who Is Your Guy (remix)

Who Is Your Guy (remix)

Spyro – Who Is Your Guy? (Remix) (ft. Tiwa Savage) (prod. Mr. Soul)

3 March 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 TAP Music / Azuri

Watch Video

Lyrics

[Chorus: Spyro]
Who is your guy? (Spyro)
Na only me, walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

[Verse 1: Tiwa Savage]
As I never see you online
E dey worry me and e dey give me concern, yeah
I been ringing all your cellular
Where you at?
Body no fit settle down, yeah
I’m hoping you’re okay, we gat to party tonight
Many gist dеy for mind, yeah
Me and you dey likе
Ednut, my guy
Don Jazzy, my guy
Jowizazaa do transfer, you sef be my guy
Baddo is my guy, my guy, ah
To the one, real one is enough
So I call your name and I’m asking

[Chorus: Spyro, Tiwa Savage]
Who is your guy? (Cheiii, Maker is my guy)
Na only me, walahi (Jaywillz na my guy, na my guy)
See as we dey like beans and rice (Emkay and Jumkay for life)
I will never leave your side ([?] she’s my)
I dedicate my time (Ye, chief ikuku eh)
To you my guy (Soundgod from [?])
Even if the road rough, I no mind (D7, d7 be my guy)
‘Cause you be my gee for life (You be my gee, be my gee)

[Verse 2: Spyro]
Yeah I’m feeling good tonight
‘Cause I dey here with my guy
I get plenty for my mind (Mind)
But right now am with my guy (My guy)
I no dey fear, dem gat my back
Shey you don see my formation?
Agbalagbi combination
Sight the inspiration
And one hundred concentration
When my guy dem wole oh (Wole oh)
Bad energy far away oh (Far away oh)
I thank God for my real gees
Good friends no be money

[Chorus: Spyro]
Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

[Outro]
Spyrtmix

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment