Susu – Too Much (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-10-14

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Actor, singer and producer, Adesua Etomi-Wellington, Susu premieres the self-directed music video for Her piece of new music titled “Too Much.”

Susu Too Much

Susu Too Much

Susu – Too Much

12 October 2022

1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Empire Mates Ent. & BAAD Media Prod.

Watch Video

Lyrics

Verse 1
True
Nobody be like you
Too (too)
Sweet pass Rhythm and Blues (Yeah)
Anything you say I do
For you, for you
No be lie oh (no-no-no)
Can’t get enough (no oh)
Can’t get enough of your lo-lo-love
Omo it’s too much
Whenever I’m feeling low-low-low
Na you dey charge me up (na you dey charge me up)
Iwo nikan sho-sho-sho
Na you I go follow go

Chorus
‘Cause your love is too much
O por por
Kilode gan gan
E dey give me life
Got me feeling nice
Oh your love is too much
O por por
Kilode gan gan
E dey give me life
Got me feeling nice

Verse 2
Oh your love is
Deeper than the ocean
Love wey no dey cause commotion
Never play with my emotions
Love wey no be one chance (Yeah yeah)
It’s what you give to me with jara
Every day, you got me falling harder
For you, and nothing can quench this fire
No be lie oh (no-no-no)
Can’t get enough (no oh)
Can’t get enough of your lo-lo-love
Omo it’s too much
Whenever I’m feeling low-low-low
Na you dey charge me up (na you dey charge me up)
Iwo nikan sho-sho-sho
Na you I go follow go

Chorus
‘Cause your love is too much
O por por
Kilode gan gan
E dey give me life
Got me feeling nice
Oh your love is too much
O por por
Kilode gan gan
E dey give me life
Got me feeling nice
Na so your love dey

Outro
Kpo kpo my head
Kpo kpo
Everything that you do yeah
Kpo kpo my head
Kpo kpo
Kpokpo my head
Kpokpo
Oh oh oh
Oh oh oh
Kpo kpo my head
Kpo kpo dipo

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment