T-Classic – Body (ft. S1mba) (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Voicenote project by Nigerian singer, T-Classic is the song, “Body” featuring S1mba.

T Classic Voicenote

T Classic Voicenote

On this new EP, you will experience T-Classic in his introspective persona; crooning in mellow, soft rhythms but of course, not without his signature catchy vibe and expressive lyricism that binds the framework of the entire project together. This dose of the singing ‘Classical Boy’ is indeed a welcome fix that arouses excitement for what’s yet to be unravelled in his coffers.

T-Classic – Body (ft. S1mba)

Lyrics

Oh why? oh why?
No, no
Oh why? oh why?
(Yalababa-yala)
Yeah
Dem dey wonder how I dey take dey live my life
I’m sorry, me no fit do without my chargie
She dey whine like she no get backbone, her hips don’t lie
And, me no fit get enough of you
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go, I swear
I no go let you go, walahi
Olo
E get problem wey you carry
Omo, e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by, by oh
So, me say
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
Yeah, I say
Put your body on me Lil Miss
Put jara on top on this
If I shoot shot, girl, I bet, I won’t miss
Tell what you need, girl
I grantin’ your wish here
Bad girl fire
She ride no tire
Girl, in your feelings ’cause I’m the one you desire
Put your body on top, on top
We rock the city on lock, on lock (skrrr, skrrr)
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go, I swear
I no go let you go, walahi
Olo
E get problem wey you carry
Omo, e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by, by oh
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
(Already)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment