Ugoccie – Whenever (ft. King Perryy) (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-27

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

From the project – A Piece of Me, Ugoccie releases the song, “Whenever,” featuring King Perryy and produced by Endeetones. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Ugoccie A Piece Of Me

Ugoccie A Piece Of Me

Ugoccie – Whenever (ft. King Perryy) (prod. Endeetones)

25 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Ugoccie , under exclusive license to MAD Solutions LLC

Lyrics

Verse 1
It’s 2 in the morning and you’re on my mind
I dey your timeline
Are you okay? Or you want come my side
(You want come my side)
Told all my friends that you’re different
Say you get sense
I’m not joking, your type e dey hard to find

Chorus
You fit call my number
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever
Màkà Chukwu I go dey for you
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever
Oh no No no no

Verse 2
This about a girl wey me meet pon IG
First time we see she start to like me
If you see body wey she come find me
For the body I go fight taichi
She be my gee and my peace
She Dey defend me from some kind things
‘Cause she my lawyer make you no judge me
I say make you no judge me
Anything I pull over
Body go Dey move go Dey dengue
She go Dey wrap her body like a towel
She go Dey give me the things we Dey Shele o
In my body and mind

Chorus
You fit call my number
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever
Màkà Chukwu I go dey for you
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever

Verse 3
If I was to make a wish you’d be mine forever
Me no fit ever lose my temper
Gree for me make we start new chapter
And I don’t care
When I’m in with u baby yea
E nọ really matter anywhere you dey
In the sun in the rain
I’ll be on my way

Chorus
You fit call my number
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever
Màkà Chukwu I go dey for you
Whene whenever
Whene whenever
Whene whenever

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment