Visualizer (video), Lyrics & Audio to “Beginning” by Baby crooner, JoeBoy

Date 2019-08-22

Category Music Video, New Music

Listen, Download Mp3, get full-text lyrics and Watch Visualizer to the Killertunes produced “Beginning” by the BABY crooner, JoeBoy.

Following his massive hit song, “Baby”, Joeboy makes effort to strike with another bomb on his latest “Beginning”.

Bubbling under Mr Eazi’s emPawa Africa, Joeboy is gradually becoming a new sensation in the African sound.

“Beginning” borrows a similar infectious melody from “Baby” but it remains a different vibe of its own.

Joeboy – Beginning (prod. Killertunes)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2019/08/Joeboy_-_Beginningdmca

Visualizer

Lyrics

[Intro]
Shabalistica

[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]

[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

[Outro]
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

1 Comment

Drop A Comment